
Grace Lyrics by Wizkid Grace Lyrics
Read Official Lyrics Of Wizkid's new song titled “Grace by Wizkid Grace Lyrics Of Grace by Wizkid Songs Lyrics.” A beautiful song taken off his new Album Extended Playlist project tagged “Made In Lagos EP.” Kindly be the next to read Grace Lyrics and sing along!
Wizkid Grace Official Lyrics
VERSE 1:
Say you no believe what my eyes done face
If I got a bad bitch, tell me all is okay
Ah dey, burn my zoot, and I run my race
And I stand, real tall, no matter what man face
So many things that my eyes done face
And I never worry 'bout what the next man say
And I keep it so cool, keep my mind real sane
Tonight
CHORUS:
Loose guard, man no fit loose guard, yeah
No dey waste time, brother no time, yeah
Money on my mind, me never waste time, yeah
My mind, my mind, oh my, oh my
This kind hammer no fit lose time
Man I no dey look nobody, feel sey i feel fine yeah
And I stand real tall and I send no one, tonight
Post-CHORUS:
Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race
VERSE 2:
This kind ting weh I see e don tey
Say I got a bad bitch wey wan' go away, yeah
Plenty stress, we fi make man craze
Many, many tings I dey for ghetto, no pay
Say the people dey suffer but dey smile for face
But if Starboy talk, dem say Starboy craze
But I keep it so cool and ah dey run my race
For life
CHORUS:
Loose guard, man no fit loose guard, yeah
No dey waste time, brother no time, yeah
Money on my mind, me never waste time, yeah
My mind, my mind, oh my, oh my
This kind hammer no fit lose time
Man I no dey look nobody, feel sey i feel fine yeah
And I stand real tall and I send no one, tonight
Post-CHORUS:
Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race
BRIDGE:
Say na this kind night
Say we want no stress, we dey thank God for our lives
Say na this kind night
Hold on to me, baby no kain here
Say na this kind night
Fill up my cup, let it run over
Say na this kind night
Say we let nobody know
Say we living on the low
Post-CHORUS:
Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race
Discussion about this post