
Consistency Lyrics by T Dollar Consistency Lyrics
Read Official Lyrics Of T Dollar's new song titled “Consistency by T Dollar Consistency Lyrics Of Consistency by T Dollar Songs Lyrics.” Another beautiful song taken off his new Album Extended Playlist project tagged “Born 2 Shine EP Born To Shine EP.” Kindly be the next to read Consistency Lyrics by T Dollar and sing along!
T Dollar Consistency Official Lyrics
INTRO:
O shey
Won ni “ko duro, ko shey oh”, ah
Won ni “ko shey”
Won ni “ko duro, ko shey oh”, ah
T Dollar
Won ni “ko shey”
Won ni “ko duro, ko shey oh”, ah
(It's Rapid, The Sound P'Ika)
Won ni “ko shey”, ahh
VERSE 1:
Sometimes, I dey imagine
Say “when I go blow?” and “when I go show?”
Say “when dem go know me?”
Though, igba l'aye, my time dey come but make e no late (no late)
‘Cause no be today, e don tey
Dakun, wa gbemi s'oke, jowo (dakun, wa gbemi s'oke, jowo)
Remember the soul, I con pray for more (remember the soul, I con pray for more)
But, if I even wan stop (if I even wan stop)
Wetin mama wan talk?
People wey dey hear me, they love my song (they love my song)
For Ogijo bus stop, Ikorodu, Bonjour
Ibeju Lekki n gbo, but make dem dey hear me for this whole world
Na why I dey sing this song (na why I dey sing this song)
CHORUS:
But, consistency lo matter
So, make you dey work, sh'ogbo?
And, make you dey call on Jehovah
At'oun t'oba shey na, no stop, Baba go do am
Emi ma ma ko lo na, so, eyin de ni k'ema mu ra, eyin de ni k'ema mu ra
But, consistency lo matter
So, make you dey work, sh'ogbo?
And, make you dey call on Jehovah
At'oun t'oba shey na, no stop, Baba go do am
Emi ma ma ko lo na, so, eyin de ni k'ema mu ra, eyin de ni k'ema mu ra
VERSE 2:
E be like, one time, I know
And I dey work for money oh
And, no be say I no get the dough
But, I want more more money oh
‘Cause mama dey wait, pe “omo wa ma ko're de” ('cause mama dey wait, pe “omo wa ma ko're de”, ohh-oh-ohh)
Anybody wey dey talk am bayi
Omo mi, “sho'ra fun bad advice” (advice)
‘Cause e matter, and e go be, you know why? 'cause na more dey run am
K'omo egbe mi malo soh fun mi pe “mo local”
“E don blow before, e no blow again”, mio fe
K'ohun rere, k'oma bami shishee, b'oma shey je niyen oh
CHORUS:
But, consistency lo matter
So, make you dey work, sh'ogbo?
And, make you dey call on Jehovah
At'oun t'oba shey na, no stop, Baba go do am
Emi ma ma ko lo na, so, eyin de ni k'ema mu ra, eyin de ni k'ema mu ra
But, consistency lo matter
So, make you dey work, sh'ogbo?
And, make you dey call on Jehovah
At'oun t'oba shey na, no stop, Baba go do am
Emi ma ma ko lo na, so, eyin de ni k'ema mu ra, eyin de ni k'ema mu ra
OUTRO:
But, if I even wan stop
Wetin mama wan talk?
People wey dey hear me, they love my song
For Ogijo bus stop, Ikorodu, Bonjour
(It's Rapid, The Sound P'Ika)
Ibeju Lekki n gbo, but make dem dey hear me for this whole world
(Oh, it's Toblez Mix)
Discussion about this post