Ex Boyfriend Lyrics by Raybekah Ex Boyfriend Lyrics
Read Official Lyrics Of Raybekah's new song titled “Ex Boyfriend by Raybekah Ex Boyfriend Lyrics Of Ex Boyfriend by Raybekah Songs Lyrics.” Another beautiful song that worth a listening pleasure, kindly be the next to read Ex Boyfriend Lyrics by Raybekah and sing along!
Raybekah Ex Boyfriend Official Lyrics
INTRO:
I'll be a fool to go back to my ex boyfriend
I'll be a fool to go back to my ex boyfriend
Loving you crazily
Finna di area!
VERSE:
Wetin I no do for you?
As you lose me na you lose
And if I ever go choose
This life or the next, it's not you
But now as e be oh
You don do me bad, you don leave me go
E bad as e be oh
I be spec and I know and you sef you know too
Pre-CHORUS:
‘Cause you don break my heart (You don break my heart)
Tell me say you no go leave me go
You don thief my mind (My mind)
You tell me say you no go leave me go, eh
Early in the morning when I wake up baby with you I'm horny
And anytime I no see you, I'll be running
CHORUS:
I'll be a fool to go back to my ex boyfriend
I'll be a fool to go back to my ex boyfriend
See I be good girl, bad girl
Anytime wey you need me, I'll be right here beside you
Post-CHORUS:
You don break my heart

I'll be a fool to go back
(I'll be a fool to go back to my ex girlfriend)
See I be good girl, bad girl
Anytime wey you need me, I'll be right here beside you
Post-CHORUS:
So baby won't you call my phone?
Baby won't you call my phone?
Baby won't you call my phone?
Baby won't you call my phone?
OUTRO:
I'll be a fool to go back to my ex boyfriend
(I'll be a fool to go back to my ex girlfriend)
Discussion about this post