
Dansaki Re Lyrics by Olamide Dansaki Re Lyrics
Read Official Lyrics Of Olamide's new song titled “Dansaki by Olamide Dansaki Re Lyrics Of Dansaki Re by Olamide Songs Lyrics.” Another beautiful song that worth a listening pleasure, kindly be the next to read Dansaki Re Lyrics by Olamide and sing along!
Olamide Dansaki Re Official Lyrics
INTRO:
On the beat na 2kriss e
All the girls dem want to kiss e
CHORUS:
Oya o na na na na na na
Sare wa gba banana
O ro ro ro ro ro ro
Α da da da da da da
I no fit lie o
Dansaki re
You carry body you fine o
Eh oh my boo
Dansaki re
Aponbepore baby hold me tight
Dansaki re
Naananananaa
Dansaki re
Naananananaa
Dansaki re
Heba
VERSE 1:
Wanna roll wanna roll wanna roll roll roooll eh
See that low waist so low low low looow
Ride me like e the horse wey dey Polo lo looo
See your front see your back i dey kololooo
I dey kololo
Chiwendu you are blowing my mind
See the way that wine oya press rewind… rewind
That wine, oya do that wine
Make you shack all of them wey dey weep on thе line
Chidinma know, ki Yinka know, mi fe m'eran lawo ori mi ma lo
Baby i know say you wan roll
Why you dеy dull oya baby go low
Eh
CHORUS:
Oya o na na na na na na
Sare wa gba banana
O ro ro ro ro ro ro
Α da da da da da da
I no fit lie
Dansaki re
You carry body you fine o
Eh oh my boo
Dansaki re
Aponbepore baby hold me tight
Dansaki re
Naananananaa
Dansaki re
Naananananaa
Dansaki re
Heba
VERSE 2:
Tell the girls wey dey show kan ye polowooo
When my girl put it down dem dey sorroooow
Zomana amina just dey kololooo
Fafer dey kudi dey baby molowooo
Baby molowo
Testing one two
I know you want to
Show me pepper what you gon'do
Please stop dreaming f'omi boju
Lets leave the dream ka jo sere moju
CHORUS:
Oya o na na na na na na
Sare wa gba banana
O ro ro ro ro ro ro
Α da da da da da da
Oya o na na na na na na
Sare wa gba banana
O ro ro ro ro ro ro
Α da da da da da da
I no fit lie
Dansaki re
You carry body you fine o
Eh oh my boo
Dansaki re
Aponbepore baby hold me tight
Dansaki re
Naananananaa
Dansaki re
Naananananaa
Dansaki re
Heba
OUTRO:
Oya o na na na na na na
Dansaki re
Sare wa gba banana
Dansaki re
O ro ro ro ro ro ro
Α da da da da da da
Baby skilashi
2kriss
Olamide baddo
Baddest hardest
Bigbanks oshe
Shoutout to my ladies dem
All my london girls
Heba
Oya na
Ladies dem
All my yankee babes
Lagos babes
Thank you thank you
I love you all
You are too poposi poposi
Discussion about this post