Life Of A Star Lyrics by Lil Kesh Ft Adekunle Gold Life Of A Star Lyrics
Read Official Lyrics Of Lil Kesh's new song titled “Life Of A Star by Lil Kesh Ft Adekunle Gold Life Of A Star Lyrics by Adekunle Gold Ft Lil Kesh Life Of A Star Lyrics Of Life Of A Star by Lil Kesh Songs Lyrics.” Another beautiful song taken off his new Album Extended Playlist project tagged “YAGI EP Young And Getting It EP.” Kindly be the next to read Life Of A Star Lyrics by Lil Kesh And Adekunle Gold and sing along!
Lil Kesh Life Of A Star Ft Adekunle Gold Official Lyrics
INTRO:
Pheelz Mr. Producer oh oh oh oh oh
Yeah!!
If I start to yan you
Pre-CHORUS – Adekunle Gold:
If I start to yan you how the thing dey go
And if you're feelin what I'm feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
But Imma keep on marching and go with the flow
CHORUS – Lil Kesh:
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke, Omo no be joke
VERSE 1 – Lil Kesh:
Ha! I remember then when I use to crave the fame
Dey happy like pikin wey dem buy new game
Only if I knew the price that I have to pay
That the people will forget we are still the same
I may be looking fly
But my pocket dry
But the boys don't care
You gas give them bar
Shebi you be kesh
And you drive a benz
Abeg drop something now
Make we flex
And sometimes I am backstage
Feeling down cos I kinda had a bad day
And I still turn up when I climb stage
It's the life of a Star what will I say
What will I say
Woo igbamii O re body o
But the fans still wanna take a Selfie o
Most of y'all don't know what we go through
Its the life of a Star what will I do
What will I do
Pre-CHORUS – Adekunle Gold:
If I start to yan you how the thing dey go
And you're feeling what I'm feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
But Imma keep on marching and go with the flow
CHORUS – Lil Kesh:
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh oh oh oh oh
VERSE 2 – Adekunle Gold:
Mo fe dogun mo fe dogbon
Mo fe dolokiki laye
I no know say it takes a lot to be a star
Them no tell me
Say e no easy o
Them go vex you for social network
Because you be star you no fit respond
Won ti gbagbe pe me self be human being oo
Them no tell me, Say e no easy o
Pre-CHORUS – Adekunle Gold:
If I start to tell you how the thing dey go
You go feel what I'm feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
Imma keep on marching and go with the flow
CHORUS – Lil Kesh:
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh oh oh oh oh oh
OUTRO – Adekunle Gold:
If I start to tell you how the thing dey go
You go feel what I'm feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
Imma keep on marching and go with the flow