Thank You Lyrics by Libianca Thank You Lyrics
Read Official Lyrics Of Libianca's new song titled “Thank You by Libianca Thank You Lyrics Of Thank You by Libianca Fonji Thank You Lyrics by Libianca Songs Lyrics.” Another beautiful song that worth a listening pleasure, kindly be the next to read Thank You Lyrics by Libianca and sing along!
Libianca Thank You Official Lyrics
INTRO:
Thank you, thank you
What would I do without you?
Thank you, thank you
Where would I be without you
VERSE 1:
Mama o-o
How you dey do?
Mama o-o-o
I love you
Mama wey carry me for nine months
Papa wey handle me I dey strong
Mai scatter di matter, she know say me I better
I no be wan stress her but
She be my mother o
She be my mother
Papa scatter my head o, no know sey I di stress o
I no be wan teyi but, na ma papa o
Na ma papa
Sister oh, how you dey do?
Brother oh, o-o-o
I love you
Wuna don hold me for ground o
When I di cry o
You tell me say na life o
Make I no cry o mm
If no for wuna I for get bad hand
I say if not for wuna my craze for bad o
CHORUS:
So thank you, thank you
What would I do without you?
Thank you, thank you
Where would I be without you
Post-CHORUS:
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Je t'aime
Hmm mmm
VERSE 2:
Because of you I control my emotions
Because of you I never lose focus
Because of you my light will keep on shining
It's all for you this thing that I'm doing
Because of you I control my emotions
Because of you I never lose focus
Because of you my light will keep on shining
It's all for you this thing that I'm doing
CHORUS:
So thank you, thank you
What would I do without you?
Thank you, thank you
Where would I be without you
[Post-Chorus]
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
REFRAIN:
Hold my hand, don't let go
Stay with me 'cause you never know
Tell me something, something sweet
So my life will not be bleak o
Hold my hand, don't let go
Stay with me 'cause you never know
Tell me something, something sweet
So my life will not be bleak oh
OUTRO:
Thank you, thank you ayy
What would I do without you?
Thank you, thank you
Where would I be without you