• HOME
  • OFFICIAL LYRICS
  • ABOUT US
  • CONTACT US
  • COPYRIGHT
  • DISCLAIMER (DMCA)
  • PRIVACY & POLICY
  • TERMS & CONDITIONS
WorLDMUSICLYRICS
  • HOME
  • OFFICIAL LYRICS
  • ABOUT US
  • CONTACT US
  • COPYRIGHT
  • DISCLAIMER (DMCA)
  • PRIVACY & POLICY
  • TERMS & CONDITIONS
       
No Result
View All Result
WorLDMUSICLYRICS
       
No Result
View All Result
Home OFFICIAL LYRICS

LADE – Adulthood Anthem (Lyrics)

The Winner by The Winner
September 26, 2022
in OFFICIAL LYRICS
0
SHARES
0
VIEWS
Share on FacebookShare on TwitterShare On WhatsApp

Lyrics Of Adulthood Na Scam by LADE Adulthood Anthem Lyrics

INTRO:

Nobody go ask if you don chop
Nobody go send you free money
If you no get na you sabi
Adulthood na scam
Oh oh
Panra Panra
I heard that you're looking for lade oh
Please don't judge me
Cos I won't judge you
Na wetn dem tell me I believe
Na wetn dem tell you you believe

VERSE 1:

As I wake up this morning (uhn uhn uhn uhn)
Landlord don call me (uhn uhn uhn uhn)
My padi don ring my phone say wey that thing wey you promise me (Lade wey the level na ?)
I no say you no go believe
Dem no tell me say na so е dey be
Abegi takе me back to days when e be say na just to play and chop ohh

CHORUS:

Eyy Ahhh
Adulthood na scam
You better get am for your mind (You better know this oh)
You gast to hustle, make a living 24/7
Nobody go ask if you don chop
Nobody go send you free money
If you no get na you sabi
Adulthood na scam

  Joeboy - Consent (Lyrics)

VERSE 2:

If you no get na you sabi
You no fit reason your padi oh
But if na dem need you, dem go come to you come dey give you different
Story oh (eh eh), Story oh (ehn ehn)
This is superstory oh
Though the story touch me oh
But I no fit send you money oh
If I say make I calculate (calcula)
Wetn I dey spend from Monday to Sunday (sunday)
Dey make me reminisce on those days
Wey pocket money go yapa for my pillow case (oh)
Now I gast send the money lole oh (lole oh)
Everything wey I want I must pay oh
Mogbe oh
I fit go give everything to become a child again

CHORUS:

Ahhh
Adulthood na scam
You better get am for your mind
You gast to hustle, make a living 24/7 (dem no dey person oh)
Nobody go ask if you don chop (dem no dey yarn person oh)
Nobody go send you free money (dem no go tell you yeah)
If you no get na you sabi
Adulthood na scam (big big scam oh)
Adulthood na scam (scam oh)
You better get am for your mind (oh oh oh oh)
You gast to hustle, make a living 24/7 (24/7 yeah yeah)
Nobody go ask if you don chop (24/7 oh)
Nobody go send you free money (dem no dey tell you yeahh)
If you no get na you sabi
Adulthood na scam (na na scam oh)

  Lil Baby - California Breeze (Lyrics)

OUTRO:

Leave me I wan become a child again
I wan become a child again
I want to play inside the rain
Cos Adulthood na scam

Share this:

  • Click to share on Twitter (Opens in new window)
  • Click to share on Facebook (Opens in new window)
  • Click to share on Pinterest (Opens in new window)
  • Click to share on Telegram (Opens in new window)
  • Click to share on WhatsApp (Opens in new window)
Tags: Adulthood AnthemAdulthood Na ScamLADE

MORE FROM ARTISTE

OFFICIAL LYRICS

LADE – All The Way (Lyrics)

by The Winner
October 26, 2022
0

Read Official Lyrics Of LADE's new song titled "All The Way Lyrics by LADE All The Way Lyrics." INTRO: Ohhh-ohhhh...

Read more
Load More

Discussion about this post

SEARCH FOR LYRICS:

       
No Result
View All Result

CHECK OUT:

  • Trending
  • Comments
  • Latest

Davido Ft. Fave – KANTE (Lyrics)

March 31, 2023

Davido – Precision (Lyrics)

March 31, 2023

Davido Ft. Asake – No Competition (Lyrics)

March 31, 2023

Shatta Wale Ft. Vybz Kartel – Mansa Musa Money (Lyrics)

March 29, 2023

Naira Marley – PUTA (Lyrics)

March 31, 2023

Davido – Over Dem (Lyrics) I Be David For Life

March 31, 2023

Rich The Kid Ft. Rema, Ayra Starr & Kddo – YEH YEH (Lyrics)

March 29, 2023

Asake – YOGA (Lyrics)

March 29, 2023

Davido – GodFather (Lyrics)

March 31, 2023

6LACK – Tit For Tat (Lyrics)

March 30, 2023

Lyta Ft. Mohbad – Formula (Lyrics)

0

Tiwa Savage Ft. Zinoleesky – Jaiye Foreign (Lyrics)

0

Peruzzi – Hypertension (Lyrics)

0

Peruzzi – Things I Need (Lyrics)

0

CKay – YOU (Lyrics)

0

Patoranking Ft. Diamond Platnumz – Kolo Kolo (Lyrics)

0

ASA – 360 (Lyrics)

0

Kabex Ft. QDot – God Abeg (Lyrics)

0

Ceeza Milli – God Abeg (Lyrics)

0

QDot – Emilokan (Lyrics)

0

Jisoo – Flower (Lyrics)

April 1, 2023

Rod Wave – Fight The Feeling (Lyrics)

April 1, 2023

Stonebwoy – Far Away (Lyrics)

April 1, 2023

Naira Marley – Girls Just Wanna Have Funds (Lyrics)

March 31, 2023

Naira Marley – Kojosese (Lyrics)

March 31, 2023

Naira Marley – Soapy (Lyrics)

March 31, 2023

Naira Marley Ft. Lil Kesh – Royal Rumble (Lyrics)

March 31, 2023

Naira Marley – PUTA (Lyrics)

March 31, 2023

Naira Marley – Praise And Worship (Lyrics) Ft. Lumi

March 31, 2023

Naira Marley – Opotoyi (Lyrics) Marlians

March 31, 2023
Facebook Twitter Telegram

© 2023 WorldMusicLyrics.com - Offering Latest And Trending Songs Lyrics To Satisfaction!

       
No Result
View All Result
  • HOME
  • OFFICIAL LYRICS
  • ABOUT US
  • CONTACT US
  • COPYRIGHT
  • DISCLAIMER (DMCA)
  • PRIVACY & POLICY
  • TERMS & CONDITIONS

© 2023 WorldMusicLyrics.com - Offering Latest And Trending Songs Lyrics To Satisfaction!