
Hook Lyrics by Kizz Daniel Hook Lyrics
Read Official Lyrics Of Kizz Daniel's new song titled “Hook by Kizz Daniel Hook Lyrics Of Hook by Kizz Daniel Songs Lyrics.” A beautiful song taken off his new Album Extended Playlist project tagged “King Of Love EP.” Kindly be the next to read Hook Lyrics and sing along!
Kizz Daniel Hook Official Lyrics
INTRO:
Mad oh
Yo
CHORUS:
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e (Hook)
(Hook e, hook)
VERSE 1:
Oya now
When we start to dey go
Money no go finish on hin own
All the guys dem dey call you dey bone
Come, don't dull, okay
Two people collect money
One person spend the money
That one dey ask for money
Where the money dey
CHORUS:
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)
VERSE 2:
Anytime I see pesin I like
Manager go run the package
Pass the package to backstage
Move the package, full kit
I no dey like Ngozi
Ngozi go stay for a month
A day is enough for the wise
If e wise, e go come back again
CHORUS:
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)
VERSE 3:
Awon bi 37 lo wani gate
She'lo gbe gbedu, won ni vado ti de
Vado bi three, abi vado bi eight
Vado sha, abi vado Bill Gate
Okay, come for the dough and I come for the mula
Iyalaya, baba werey ni corona
Okay, search for the gbedu
Download the gbedu
Pay for the gbedu
CHORUS:
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)
OUTRO:
Oh well, as the real boy
You know, I say make I bless my fans, you know
Pill song
I love you guys
Thank you for your support
Discussion about this post