
Find A Bae Lyrics by Kizz Daniel Find A Bae Lyrics
Read Official Lyrics Of Kizz Daniel's new song titled “Find A Bae by Kizz Daniel Find A Bae Lyrics Of Find A Bae by Kizz Daniel Songs Lyrics.” A beautiful song taken off his new Album Extended Playlist project tagged “King Of Love EP.” Kindly be the next to read Find A Bae Lyrics and sing along!
Kizz Daniel Find A Bae Official Lyrics
INTRO:
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
VERSE 1:
I'm almost 30, mumsy dey worry person
Say when I go bring home shawty
Shortie way sabi cookin', yeah, yeah, yeah
I don't know mumsy
O madun, o madun ki ma ri
I like anythin' wey get bakasi
Moni popcy mofi jo, kos'omo ele
Pre-CHORUS:
Eh eh eh, eh eh eh
Since I don dey find, I never see wey I like
Eh eh eh, eh eh eh
Ever since I don dey find, I never see wey I like
CHORUS:
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Yes (Find a bae)
Go shawty
Mumcy ni k'olo find a bae oh
Tobi, don't rush (Find a bae)
Oh yeah, one, two, three, four
VERSE 2:
Daniel, you too like woman short
The person wey do me, do me bad oh
‘Till I travel to Baghdad
Kin lo w'omo ele bi Sharukh Khan
If I marry, I marry
And if I marry I tire, I go jaah oh
Mumcy no do me joker oh, joker oh, joker oh
Pre-CHORUS:
Eh eh eh, eh eh eh
Since I don dey find, I never see wey I like
Eh eh eh, eh eh eh
Ever since I don dey find, I never see wey I like
CHORUS:
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Discussion about this post