
1 Milli Lyrics by Davido 1 Million Lyrics
Read Official Lyrics Of Davido's new song titled “1 Milli by Davido 1 Million Lyrics by Davido One Million Lyrics Of 1 Milli by Davido Songs Lyrics.” Another beautiful song taken off his new Album Extended Playlist project tagged “A Good Time EP.” Kindly be the next to read 1 Milli Lyrics by Davido and sing along!
Davido 1 Milli Official Lyrics
INTRO:
Wetin I gain if I lose you to one of the boys online (boys online, boys online..)
I fit craze, I fit kpai, I fit die
(Baby)
If tomorrow come, you no dey my side (Olurun maje)
Pre-CHORUS:
Je ka gbadura
Ka ye wa dara
Ko layo ko loyin
Kan ma te po sara wa
I go pray for you and
I go fight for you
My desire for you
It's more than I can explain
CHORUS:
Elo lowo ori e
Sho gba 1 milli, 1 million dollar
(1 million 1 million)
Tell your mummy I go pay
How much is 1 milli million dollars
1 million Dolapo
VERSE 1:
You know say na me be OBO
They call me David David dodo
Girl come and chop my chop my dodo
Dolapo
Emi ni OBO
They call me David David dodo
Girl come and chop my chop my dodo aii dolapo
VERSE 2:
Talo ni pe baby mi olejo
Wo ni kole fese rajo
Fi badi jo
Ewa rewa
Fuwon tan
Fuwon tan baby oo
Dem say we no go last
Dem say na we do pass?
Dem dey jealous our love ehh
It's more than I can explain
Pre-CHORUS:
Je ka gbadura
K'aiye wa dara
Ko layo ko loyin
Ko ma tepo sara wa
I go pray for you
And I go fight for you
My desire for you
It is more than I can explain
CHORUS:
Elo lowo ori e
Sho gba 1 milli 1 million dollar (Sho gba 1 million…)
1 million dollar
Tell your mummy I go pay
How much is 1 milli 1 million dollar
1 million dolapo
OUTRO:
Eh eh
Assurance 2020
A mo rawa