
Lyrics Of Ceeza Milli God Abeg lyrics
INTRO:
Easy oo
Champion
God abeg!!!
No let enemies come take my smile away..
VERSE 1:
God Abeg
So many things my eyes don see
Wey make man reset o!
I no want lost my focus
So I dey pray
God abeg o!!!
Omo tonight
Me I want to Jaiye mi
I'm ready for the night
Link up with the kele wey go make me feel alright.
50 bottles of monnet and hennessy for tonight
Ready for tonight
CHORUS:
I no be johnny just come o
Me I no dey hear wetin dem talk o
Plenty talk no dey full basket o
He no dey reach market o
No be all of us wey dey use math set o
Thank God say I get talent o
Jaiye mi
Mo n jaiye mi
No con dey delay me
If you no know my story
Balling on a daily
Making money on a daily
Shaye fun awon temi
Shutdown on a daily oooo ye
REFRAIN:
Kololo Kololo
O lolo lolo
Kololo Kololo
O lolo lolo
Kololo Kololo
O lolo lolo
Kololo Kololo
O lolo lolo
Ko some no
Ko some no
VERSE 2:
Me I no be dodoyo
You know say I be govenor
Emi osho modo oo
Omo jomo lo
Na me get the kokoro
You know say I be govenor
I dey deliver
I dey deliver
I no dey jonze never sleep on a minna
And my people dey feel am
Blessings on blessings i just dey receive am
See how dem looking at me
i know say many of dem no fit believe am
Cause dem know my people dey feel am, dey feel am o
CHORUS:
I no be johnny just come o
Me I no dey hear wetin dem talk o
Plenty talk no dey full basket o
He no dey reach market o
No be all of us wey dey use math set o
Thank God say I get talent o
Jaiye mi
Mo n jaiye mi
No con dey delay me
If you no know my story
Balling on a daily
Making money on a daily
Shaye fun awon temi
Shutdown on a daily oooo ye
REFRAIN:
Kololo Kololo
O lolo lolo
Kololo Kololo
O lolo lolo
Kololo Kololo
O lolo lolo
Kololo Kololo
O lolo lolo
Discussion about this post