
Nzaza Lyrics by Asake Nzaza Lyrics
Read Official Lyrics Of Asake's new song titled “Nzaza by Asake Nzaza Lyrics Of Nzaza by Asake Songs Lyrics.” A beautiful song taken off his new Studio Album Extended Playlist project tagged “Mr Money With The Vibe EP.” Kindly be the next to read Nzaza Lyrics and sing along!
Asake Nzaza Official Lyrics
INTRO:
Tune into the kings of sounds and blues
VERSE 1:
Iyanu yen shock won bakan biti badboy timz
Say wetin go be go be, Dem no fit hold me on G
Won le le, Won le le, won le le
From Ojuelegba to Ekate oh
I show dem pepper kin to sanle
Because I know my dream, Mi o kere oh
Jazz on jazz but their jazz don cast
Only strong fit to fit survive
See am for my dream as I wear my crown
Get down on my knees and I pray to jah ah
Pre-CHORUS:
Person wey no work oh
Tell me how e wan chop
Mehn I don't know know
Heavenly sound from the street
That's how we roll, Yе, Ye
Emi o kere oh! еmi o kere oh! ye, Ye
Emi o kere, So fun ma wo be oh
Ma wo be oh! ma wo eni kan kan
Emi o kere oh! emi o kere
Emi o kere oh! so fun ma wo be oh
Ma wo be oh! ma wo eni kan kan
CHORUS:
Nzaza, Oluwa nzaza
Nzaza, Oluwa nzaza
Oluwa nzaza, Nzaza, Oluwa nzaza
Nzaza, Oluwa nzaza
Nzaza, Oluwa nzaza
Oluwa nzaza, Nzaza, Oluwa nzaza
VERSE 2:
So many kilokanmi
How many me I wan talk
So many friends dey envy
But me I no dey see them
As I dey guide, I dey look, I dey tan won
Anybody wa mo ma kan won oh
Emi lomo tan ni kole pagan
Now I dey do big thing, I be lion
My head strong pass coconut
Dem try, Dem no reach me on God
Anything wey you wish me, Me I wish you back
Omo make I focus on my grind oh
Pre-CHORUS:
Person wey no work oh
Tell me how e wan chop
Mehn I don't know know
Heavenly sound from the street
That's how we roll, Ye, Ye
Emi o kere oh! emi o kere oh! ye, Ye
Emi o kere, So fun ma wo be oh
Ma wo be oh! ma wo eni kan kan
Emi o kere oh! mi o kere
Emi o kere oh! so fun ma wo be oh
Ma wo be oh! ma wo eni kan kan
CHORUS:
Nzaza, Oluwa nzaza
Nzaza, Oluwa nzaza
Oluwa nzaza, Nzaza, Oluwa nzaza
Nzaza, Oluwa nzaza
Nzaza, Oluwa nzaza
Oluwa nzaza, Nzaza, Oluwa nzaza
Discussion about this post