No Sleeping Lyrics by 1Da Banton Ft Zlatan No Sleeping Lyrics
Read Official Lyrics Of 1Da Banton's new song titled βNo Sleeping by 1Da Banton Ft Zlatan No Sleeping Lyrics by Zlatan Ft 1Da Banton No Sleeping Lyrics Of No Sleeping by 1Da Banton Odana Lyrics by 1Da Banton Songs Lyrics.β Another beautiful song taken off his new Album Extended Playlist project tagged βOriginal Vibe Machine EP.β Kindly be the next to read No Sleeping Lyrics by 1Da Banton And Zlatan and sing along!
1Da Banton No Sleeping Ft Zlatan Official Lyrics
INTRO β Zlatan And 1Da Banton:
Ibile
Kapaichumarimarichupaco
Ayii
Casablanca the catamatofia
VERSE 1 β 1Da Banton:
You see this life I dey live
I dey try to dey jaiye lo
O da na
In everything wey I do
I dey try satisfy my soul
O da na
Hennessy for my cup DJ, play me the gongo aso
O da na
Call your girls and your guys
All of them, omo tell dem say aye Po
O da na
CHORUS β 1Da Banton:
Because no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
If I tell you what's up
I can't kill myself
I say no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
Make I tell you what's up
I can't kill myself
VERSE 2 β Zlatan:
Koronbe
Suffer no taya you abi abi
Garri never do you abi
You don see poor man wey get padi
You go pray make your life be like that abi
Mo shashe gba egun gba gbalabi
Na rich man dey gΠ΅t padi
Won sare wa mo o ri ibi da won si
Gbenusi ni won e fun won loti si
You wan makΠ΅ dem call ballers
Make dem dey call your name
How many shayo you fit buy? charlie make we use your name
Je ka ma tikatika gbadun the party
All of my padi won ni Owo jatijati
You go fresh
You go confirm say money dey Lagos
You go enjoy
CHORUS β 1Da Banton:
Because no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
If I tell you what's up
I can't kill myself
I say no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
Make I tell you what's up
I can't kill myself
OUTRO β 1Da Banton:
It's STG
Original 1da Banton dey here